Dem no go understand. But we dey talk our talk softly, boldly, for those wey dey feel am for bone but the pencil don write wetin mouth no fit shout.
I just dey ask myself small-small:
โ€˜แนขรฉ I still dey safe here?โ€™
Because wetin we be no be wahala…
We be builders.
We dey fear quietly but our greatness no dey hide.

Some dey draw hope with pencil,
others dey code am for screen.
แปคfแปdแปฅ na caregivers wey dey sing lullaby with tired voice,
some na fathers wey dey carry double shift for chest. แปคfแปdแปฅ bแปฅ nurses, writers, engineers…
We dey work, dey give, dey try hold body.
We no be load … na gift we carry.
But fear don dey grow like silent breeze.
We sef get right to breathe and achieve our dream, abi?

Na we dey push dem forward…
Not just with leg, but with ego anyi.
We no come suffer…
We come sow. We don plant goodness allow us reap am…
make dem no harvest us with fear.

Adanne Chukwudi Udejiofor
www.ardarrhinspiring.com

DEALWEEK

SUBSCRIBE AND GET FREE AUDIO BOOK! OFFER ENDS SOON – DONโ€™T MISS OUT!

We donโ€™t spam! Read our privacy policy for more info.



Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Search

About Us

At Ardarrh, we blend creativity, strategy, and technology to bring ideas to life. Weโ€™re a team passionate about design, storytelling, and digital growth. Whether itโ€™s through writing, graphic design, web development, or social media, our focus is simple: to create solutions that truly connect with people.

We specialize in:

  • Graphic Design & Branding โ€“ crafting visuals that stand out.
  • Content Writing & Strategy โ€“ creating words that inspire and convert.
  • Web Design & Digital Solutions โ€“ building strong online identities.
  • Social Media & Marketing โ€“ helping brands grow their reach and influence.

Our Story

What started as a passion for creativity has grown into a platform that helps others shine. From writing inspiring content to designing impactful visuals, Ardarrh is here to make a difference one project at a time.

Gallery

error:
Shopping cart0
There are no products in the cart!
Continue shopping
0
Review Your Cart
0
Add Coupon Code
Subtotal